BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
UK court clear Nigeria former minister of petroleum Alison-Madueke of all charges
Di Southwark Crown Court, London acquint Alison-Madueke of all di six charges she bin face afta more dan 46 hours of wey dem spend to decide on di mata.
Migrants express fear as deadline dey near for dem to comot for South Africa
Protesters don set 30 June as di date for all undocumented migrants to leave di kontri.
Canada withdraw new citizenship certificates dem issue to 'Lost Canadians'
Canada receive more dan 12,000 applications for di first month-and-a-half afta di "Lost Canadians" law dey enacted.
Wetin Nigerian constitution tok as Appeal Court order suspension of deregistration of ADC, Accord, odas
Plenty reactions don follow di court ruling wey order Inec to deregister di main opposition political party for Nigeria, di African Democratic Congress (ADC) and four odas.
Ghana ex-finance minister neva escape corruption trial despite US permanent residency
On Tuesday, Ofori-Atta legal team explain say US don grant am Green card afta OSP bin declare am "fugitive from justice." wen e dey get medical treatment for United States.
South Africa block IDs of citizens, issue deadline to defend am, cite identity fraud by some nationals and migrants
According to di notice by di Home Affairs, dem say dem wan find out through dia investigation if di pipo wey dem block dia IDs na di true owner of di documents.
Nigerian military rescue retired Major General Rabe Abubakar wife wey gunmen kidnap
Inside one statement on Monday, di military say Amina Abubakar bin regain freedom afta "intensified search-and-rescue efforts".
Justice Minister defend why more dan 600 terrorism suspects dey face mass trial
For April dis year, di govment bin carry more dan 500 suspects come court wey dem accuse of different terrorism offence.
Wen social media ban for UK go start and which apps e go affect?
Dis measures go ban apps like TikTok and Snapchat for UK teens for 2027.
Special Tori
Court jail man becos e dey store human poo-poo outside im house
Neighbours tok say di smell from di property don become too much and e dey impossible to relax for house.
'I dey catch snakes and some Africans dey call me witch' - Nigerian lady wey dey rescue snakes
According to Nigeria Snakebite Research and Intervention Centre, Nigeria dey record average of 20,000 cases of snake bites evri year.
‘Stop di gas pollution bifor e kill us finish’ - Pipo of Bille for Rivers State cry out sake of gas leak
Bille pipo wit CSOs and environmentalists dey ask di Nigerian govment to declare state of emergency to stop di gas leak pollution for Bille Town.
Trump fit release US-Iran deal bifor Friday, Vance tok - wetin dey inside am?
Dia mediator wey be Pakistan say dem go sign di deal on Friday for Switzerland.
ADC announce Rotimi Amaechi as Vice Presidential candidate, as Court order Inec to remove ADC, odas from register
ADC party tok say Amaechi ticket send a clear message say di ADC dey prepared to govern, prepared to unite di nation, and prepared to deliver results.
'Why you gatz say sorry to deadi bodi if you mistakenly step on am' - Mortician
Di young lady wey follow BBC News Pidgin tok say she dey also undertake and she begin di profession afta she finish tertiary institution wia she study Hospitality Management.
'We dey in pain and e dey unbearable' - Retired Major General Rabe Abubakar family beg govment to rescue im wife
Abubakar daughter wey follow BBC tok say di death of di retired military officer don put di family for unbearable pain.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.














































